Quantcast
Channel: Black Star News
Viewing all articles
Browse latest Browse all 15338

Happy Mothers Day: "Sweet Mother"

$
0
0

"Sweet Mother," lyrics to the song by Prince Nigo Mbarga

Sweet mother I no go forget youfor the suffer wey you suffer for me.

Sweet mother I no go forget youfor the suffer wey you suffer for me.

When I dey cry, my mother go carry me--she go say,'my pikin', wetin you dey cry ye, ye,stop stop, stop stop make you no cry again oh."

When I won sleep, my mother go pet me,she go lie me well well for bed,she cover me cloth, sing me to sleep,"sleep sleep my pikin oh."

When I dey hungry, my mother go run up and down.she go find me something when I go chop oh.

Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me

When I dey sick, my mother go cry, cry, cry,she go say instead when I go die make she die.

O, she go beg God,"God help me, God help, my pikin oh."

If I no sleep, my mother no go sleep,if I no chop, my mother no go chop, she no dey tire oh.

Sweet mother I no go forget you,for the suffer wey you suffer for me.

You fit get another wife, you fit get another husband,but you fit get another mother? No!

And if I forget you, therefore I forget my life and the air I breathe.

And then on to you men, forget, verily, forget your mother,for if you forget your mother you've lost your life.

 

 

Select Category: 
Display article as featured front page: 
Display article as top story: 
Display article as interest piece: 

Viewing all articles
Browse latest Browse all 15338

Trending Articles